DND Song Details:
DND Song Lyrics
Uno, Dos, Tres (Banger)
P
Another Banger
Mo Tun Ti De, La Ti Dagbo Ru, Oshey
Me Wey Be Werey
Oya, Gawu Oh, Gawu
Shey You No Dey See Say I Just Drop Gbedu, Ayy?
Them Talk Say No Be Me Be H-I-M, Okay Na
You Go Come Tell Me Na Who Oh, Na Who
Make Humility No Go Turn Me Malu (Malu, Malu)
Because If I Talk One They Go Wan Swallow Me, Ayy
Shey I Wan Good, Shey I Wan Bad?
Shey I Wan Real, Shey I Wan Fake? (Me I No Do Again)
Oya See Wins, Now They Wan Shallow Wins, Say
They Wan Dey Bully Me, Omo, I Don Too Calm
Talk My Shit Right Up In Your Face, Me I No Dey Shake
I Don Do Too Much Ps And Qs, Right Now, I Go Put You On DND
Keep Your Eye Sharpen Because E Get As You Go Move Around Me Wey You Fit End Up For DND
I Dey Waka Without Security Because I Shucking One Shakabula Inside My GLE
Ayy, Oshey Oh, O Wan Bi (Even Egbon Dey Collect DND)
Baba WọN
E Sure For Me My Confidence No Rely On Any Number One
Too Many Solo Hits, Una Go Dey Call Me Solomon
Girls Dey Chew Gum, Because They Sabi Say I Be Idan
Omo Make I No Too Talk, Make I Sofree Sit-Down
Because If I Talk One They Go Wan Swallow Me, Ayy (Ayy)
Shey I Wan Good, Shey I Wan Bad?
Shey I Wan Real, Shey I Wan Fake? (Me I No Do Again)
Oya See Wins, Now They Wan Shallow Wins, Say (Ayy-Ayy)
They Wan Dey Bully Me, Omo, I Don Too Calm (Don Too Calm)
Talk My Shit Right Up In Your Face, Me I No Dey Shake
I Don Do Too Much Ps And Qs, Right Now, I Go Put You On DND
Keep Your Eye Sharpen Because E Get As You Go Move Around Me Wey You Fit End Up For DND
I Dey Waka Without Security Because I Shucking One Shakabula Inside My GLE
Ayy, Oshey Oh, O Wan Bi
Even Egbon Dey Collect DND