Red Potion Lyrics|

Red Potion Lyrics – Rema

Red Potion is a new english song by popular singer Rema published by Rema Channel. Find the proper lyrics of Red Potion song.

Red Potion Song Details:

SongRed Potion
AlbumRAVAGE – EP
SingerRema
LyricsRema
MusicRema
LabelRema
Artist Rema
Language English
Songs GenreMorden Song, English Song
Released DateOct 26, 2023

Red Potion Song Lyrics

Start of the Lyrics

London
Ooh-Yeah, Yeah-Ah, Ah-Ah
Ah-Ah-Ah, Ah-Ah
Another Banger

Gunshot From Bum Short, Iye (Killy Me, Ahh)
Your Low Waist Put Me For Headlock, Iye (Killy Me, Ahh)
Me Sef I Never Talk, “What’s Up”, Ah
And I Don Dey See What’s Up
Gimme Yansh Make I Lie Down On Top
E Be Like Say You No Know Me Sha

Baby, I Need Your Love
Kirikiti-Uh

I Tell Her Make She Bring Her Friends But She Bring Five Minus One
She Wanna-, She Wanna Be The Main Attraction, She Wanna Be The Only One (I Really Know She Wanna)
She No Wan Carry Create Situation, Wey E Be Say Me No Carry Am (Carry Her Own Wahala)
(Shhh) I Sabi This Your Format
My Favorite Chocolaté Na Your Kitty-Kat

Baby, I Need Your Love
Uh, Krikitiki
Yeah-Uh, Yeah-Uh, Yeah-Uh, Yeah-Uh

You Not Fit Talk, Abi? You No Fit Shout, Abi?
You No Fit, You No Fit, You— (E Shock You?)
(Na She Carry My Wahala Come Her Door)
Na She Carry My Wahala (Wahala)
She Want My D, She No Fit Take Am
Tony Montana
She Go Swallow All The Bullet For My Kala (Kiriki)

Gunshot From Bum Short, Iye (Killy Me, Ahh, Ayy-Le-Le)
Your Low Waist Put Me For Headlock, Iye (Killy Me, Ahh, Ayy-Le-Le, Le-Le-Le-Le)
Me Sef I Never Talk, “What’s Up”, Ah
And I Don Dey See What’s Up
Gimme Yansh Make I Lie Down On Top
E Be Like Say You No Know Me Sha
Gunshot From Bum Short, Iye (Killy Me, Ahh)
Your Low Waist Put Me For Headlock, Iye (Killy Me, Ahh)
Me Sef I Never Talk, “What’s Up”, Ah
And I Don Dey See What’s Up
Gimme Yansh Make I Lie Down On Top
E Be Like Say You No Know Me Sha

Baby, I Need Your Love
Uh-Uh

End The Lyrics

Also Read: Smooth Criminal Lyrics

Red Potion Official Video

Also Read: DND Lyrics

Opinion

These are the lyrics for the latest song Red Potion by popular artists Rema.

Comment below if you have any suggestions regarding the lyrics your comments are appreciable as it helps us to provide more content in the future.

Share your love

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *