Trouble Maker Lyrics|

Trouble Maker Lyrics – Rema

Trouble Maker is a new english song by popular singer Rema published by Rema Channel. Find the proper lyrics of Trouble Maker song.

Trouble Maker Song Details:

SongTrouble Maker
AlbumRAVAGE – EP
SingerRema
LyricsRema
MusicRema
LabelRema
Artist Rema
Language English
Songs GenreMorden Song, English Song
Released DateOct 26, 2023

Trouble Maker Song Lyrics

Start of the Lyrics

O-Obah
Another Banger

How Many Dues Wey The Boy Don Pay?
How Many Insult I Go Take, Ah?
Address Your Shit Like I’m Jahgo
I’ve Been Like This Straight From The Get-Go
I No Dey Take Eye See Loose Bread
If You Miss Your Show You Know Say Me I Go Take Am
Up My Money ‘Cause Your Promoter Desperate
Make Una No Vex, Na My Money Be My Mandate

Omo, Many My Country People Eye Red, Oh
My Eye Red For The Green, That’s Yellow
Some Call Me Hybrid, And Some Call Me Hollow
Keep Who I Really Be On A Low, Low
Day And Night, All My Guys Dey Hustle
Every Penny Dey Touch My Circle
I Dey Pest My Opps, Make Them Restless On Schedule

Dem Say I Be Trouble Maker
I Go Disturb Everybody
Leave Me, Leave Me, Leave Me, Make I Do My Own, Omo No Judge Me
Make You Sef Reason
E Better Say They No Call Me Nobody
I Go Still Pass Everybody Even Though Say Una Use Extra Sheet

Una Dey Kpakorokpa, I Dey Kpakurokpa
You Better Relocate, I Dey Some Closer
Even If Na Red I Go Tackle, Oh
Shebi Na Vex You Go Vex?
Omo Werey Me I No Dey Talk But Try Me First
Better Save Your Money, This Game Na Be My Best-Dressed
Bought My First Land Since I Was Seventeen
You Know Steady Grinding
Nothing Wey You Go Show Me Wey Go Really Surprise Me

Omo, Many My Country People Eye Red, Oh
My Eye Red For The Green, That’s Yellow
Some Call Me Hybrid, And Some Call Me Hollow
Keep Who I Really Be On A Low, Low
Day And Night, All My Guys Dey Hustle
Every Penny Dey Touch My Circle
Omo, I Dey Pest My Opps, Make Them Restless On Schedule

Dem Say I Be Trouble Maker
I Go Disturb Everybody
Leave Me, Leave Me, Leave Me, Make I Do My Own, Omo No Judge Me
Make You Sef Reason
E Better Say They No Call Me Nobody
I Go Still Pass Everybody Even Though Say Una Use Extra Sheet
Dem Say I Be Trouble Maker
I Go Disturb Everybody
Leave Me, Leave Me, Leave Me, Make I Do My Own, Omo No Judge Me
Make You Sef Reason
E Better Say They No Call Me Nobody
I Go Still Pass Everybody Even Though Say Una Use Extra Sheet

End The Lyrics

Also Read: Boy’s a liar Pt. 2 Lyrics

Trouble Maker Official Video

Also Read: How High? Lyrics 

Opinion

These are the lyrics for the latest song Trouble Maker by popular artists Rema.

Comment below if you have any suggestions regarding the lyrics your comments are appreciable as it helps us to provide more content in the future.

Share your love

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *