Rush is a new viral english song by popular singer Ayra Starr published by Ayra Starr Channel. Find the proper lyrics of Rush song.
Rush Song Details:
| Song | Rush |
| Album | Ayra Starr |
| Singer | Ayra Starr |
| Lyrics | Ayra Starr |
| Music | Ayra Starr |
| Label | Ayra Starr |
| Artist | Ayra Starr |
| Language | English |
| Songs Genre | Morden Song, English Song |
| Released Date | Sep 26, 2022 |
Rush Song Lyrics
Start of the Lyrics
Ohh (Vibez)
Pa Pa Ri, Pi Pa Pa Ri Pa
Pa Pa Ri, Pi Pa Pa Ri Pa
Pa Pa Ri, Pa
Sabi Girl No Dey Too Like Talk
Animals Dey In Human Form
Padi Man, Nobody Like Work
But You Must Hustle If You Wan Chop
E No Finish, Dem Wan Fight Us
If Dem Dey Run, Dem No Fit Catch Up
I No Dey Form Say I Too Righteous
No Come Dey Form Say You Too Like Us
Me No Get The Time For The Hate And The Bad Energy
Got My Mind On My Money
Make You Dance Like Poco Lee
Steady Green Like Broccoli
Steady On My Grind No Wan Hear What They Wan Telly Me
Kudi Na My Fantasy
Dem Wan Dey Check If My Tap E No Rush
But E Dey Rush (E Dey Rush)
E Dеy Rush Well Well, E Bе Much (E Be Much)
Na God Dey Make My Tap, E Dey Rush
The Kind Money We Touch, Yeah
E Dey Rush (E Dey Rush)
E Dey Rush Well Well, E Be Much (E Be Much)
No Be Hype, Everybody Dey Crush
There’s No Dulling With Us (There’s No Dulling With Us)
Pa Pa Ri, Pi Pa Pa Ri Pa (yeah)
Pa Pa Ri, Pi Pa Pa Ri Pa (yeah)
Pa Pa Ri, Yeah
Pa Pa Pa Ri, Pa Ri Pa
Jofunmi Japata, I Dey Go Ghana (Yeah)
You Never Touch, You Dey Form Papas (Yeah)
Which Kind Money We Never See Before?
Kosi Elomi, Gat Me Feeling I’m The One
Aje, Aje, Aje, Can Never Take My Cake Away, Aje
You Can’t Count My Grace
I Just Dey My Lane, My Lane
Me No Get The Time For The Hate And The Bad Energy
Got My Mind On My Money
Make You Dance Like Poco Lee
Steady Green Like Broccoli
Steady On My Grind No Wan Hear What They Wan Telly Me
Kudi Na My Fantasy
Dem Wan Dey Check If My Tap E No Rush
But E Dey Rush (E Dey Rush)
E Dey Rush Well Well, E Be Much (E Be Much)
Na God Dey Make My Tap, E Dey Rush
The Kind Money We Touch, Yeah
E Dey Rush (E Dey Rush)
E Dey Rush Well Well, E Be Much (E Be Much)
No Be Hype, Everybody Dey Crush
There’s No Dulling With Us (There’s No Dulling With Us)
‘Cause E Dey Rush
E Dey Rush Well Well, E Be Much
Na God Dey Make My Tap, E Dey Rush
The Kind Money We Touch
E Dey Rush
E Dey Rush Well Well, E Be Much
No Be Hype, Everybody Dey Crush
There’s No Dulling With Us (There’s No Dulling)
Yeah, Yeah
Yeah, Yeah
Mmh, Ahh
End The Lyrics
Also Read: Sability Lyrics
Rush Official Video
Also Read: Lost Lyrics
Opinion
These are the lyrics for the latest song Rush by popular artists Ayra Starr.
Comment below if you have any suggestions regarding the lyrics your comments are appreciable as it helps us to provide more content in the future.
