Jamboree is a new english love song by popular singer Mr Eazi & Tekno published by Tekno Channel. Find the proper lyrics of Jamboree song.
Jamboree Song Details:
| Song | Jamboree |
| Album | Mr Eazi & Tekno |
| Singer | Mr Eazi & Tekno |
| Lyrics | Mr Eazi & Tekno |
| Music | Mr Eazi & Tekno |
| Label | Tekno |
| Artist | Mr Eazi & Tekno |
| Language | English |
| Songs Genre | Morden Song, English Song |
| Released Date | Oct 29, 2023 |
Jamboree Song Lyrics
Start of the Lyrics
Zagawhat
It’s Your Boy Eazi
Yeah
I Remember The Day
Wey I Dey Tell You Sey We For Dey
You Bin Dey Do Like Sey You No No Sey Me I Dey Feel You Gan
I Remember The Day
Wey You Dey Form When Me I Dey Toast You
You Been Dey Do Like Say You No No Sey Me I Dey Feel You Gan
Oya, Baby, Jamboree
I Like The Way We Gum Body
If Na Money I Go Spend Money
If You Dey For Me, Me I Dey For You
Oya, Baby, Jamboree
I Go Like To Be Your Alhaji (Your Sponsor)
If Na Money I Go Spend Money
If You Dey For Me, Me I Dey For You
Fall In Love O
You Dey Make I Fall In Love O
I No No Wetin You Do Me Wey Dey Make I Fall In Love O
Fall In Love O
You Dey Make I Fall In Love O
Me, I No No Wetin You Do Me Wey Dey Make Me Fall In Love
Make I Drink You Like Water
You Be My Taste Just Like Fanta (Ah)
Bread And Butter
Make You Dey Coolu Coolu My Temper
When You Dey Para Na Prada
Friendly Na Fendi
All For You
I Go Dey Credit You Monthly
Service You Daily
Talk And Do
And If We Marry Today, I No Go Commit Adultery O
Yeah, That Na True
‘Cause Me I’m With You All The Way, Baby
That Kind Cruise
Oya, Baby, Jamboree
I Like The Way We Gum Body
If Na Money I Go Spend Money
If You Dey For Me, Me I Dey For You
Oya, Baby, Jamboree
I Go Like To Be Your Alhaji (Your Sponsor)
If Na Money I Go Spend Money
If You Dey For Me, Me I Dey For You
Fall In Love O
You Dey Make I Fall In Love O
I No No Wetin You Do Me Wey Dey Make I Fall In Love O
Fall In Love O
You Dey Make I Fall In Love O
Me, I No No Wetin You Do Me Wey Dey Make Me Fall In Love
Make I Drink You Like Water
You Be My Taste Just Like Fanta (Ah)
Make You Dey Coolu Coolu My Temper
Make I Drink You Like Water
You Be My Taste Just Like Fanta (Ah)
Make You Dey Coolu Coolu My Temper
End The Lyrics
Also Read: MONEY POWER FAME Lyrics
Jamboree Official Video
Also Read: Puppy and a Truck Lyrics
Opinion
These are the lyrics for the latest song Jamboree by popular artist Tekno.
Comment below if you have any suggestions regarding the lyrics your comments are appreciable as it helps us to provide more content in the future.
