Holiday Lyrics | English Song By Rema

0

Holiday is a new english song by popular singer Rema published by Rema Channel. Find the proper lyrics of Holiday song.

Holiday Song Details:

SongHoliday
AlbumRema
SingerRema
LyricsRema
MusicRema
LabelRema
Artist Rema
Language English
Songs GenreMorden Song, English Song
Released DateFeb 17, 2023
Holiday Song Details

Holiday Song Lyrics

Start of the Lyrics

Another Banger!

First You Go Be The Bad Guy
Then You Go Be The Actor
Because I Wan Feed My Family
Na Im Make Me Thief My Own Guy Laptop
Came Out Alive Omo Me I Thank God
My Money Big, You Go Need Tractor
If E Be Say You Wan Carry My Weight
You Go Need New Gym Instructor

Straight Out Of Benin
I Drop Rema EP 2019
They Think Say The Gbedu Go Finish
My Music Is Traveling
From India To Asia To Berlin
The Thing Wey Bin Pain Me
Be Say Una No Wan Be Believe

I Will Never Forget The Time
Wey Bad Belle Dem Cast Us Away
Fast Forward To Today
Every Day Na Holiday
Every Day Say Na Holiday
Oya Day, Oya Dey, Dey, Dey, Dey Owey

Me And My Guys We Dey Chill We Dey Kpor Kpor (kpor Kpor)
Say We No Dey Ball O (ball O)
Say My Circle Chekele But We Go Give You Last Card Check Up
Make You No Hate, Make You Pray For The Abili, Abili
Ability To Catch Up
No Calculator Fit Count My Surplus
Ema To Jó Mi Mo Nshako

Many Nights Wey I No Sleep, Wey I No Sleep
One Hit I Go Oversea
Still Many People Dey Laugh Me
But I Steady Believe, One Favor Please
Keep My Family Strong For Me
God I Dey On My Knees

Straight Out Of Benin
I Drop Rema EP 2019
They Think Say The Gbedu Go Finish
My Music Is Traveling
From India To Asia To Berlin
The Thing Wey Bin Pain Me
Be Say Una No Wan Be Believe

I Will Never Forget The Time
Wey Bad Belle Dem Cast Us Away
Fast Forward To Today
Every Day Na Holiday
Every Day Say Na Holiday
Oya Day, Oya Dey, Dey, Dey, Dey Owey

I Will Never Forget The Time
Wey Bad Belle Dem Cast Us Away
Fast Forward To Today
Every Day Na Holiday
Every Day Say Na Holiday
Oya Day, Oya Dey, Dey, Dey, Dey Owey

End The Lyrics

Also Read: Calm Down Lyrics

Holiday Official Video

Also Read: Hope Lyrics

Opinion

These are the lyrics for the latest song Holiday by popular artists Rema. by popular artists Rema.Rema.

Comment below if you have any suggestions regarding the lyrics your comments are appreciable as it helps us to provide more content in the future.

Leave a comment

Adblocker detected! Please consider reading this notice.

We've detected that you are using AdBlock Plus or some other adblocking software which is preventing the page from fully loading.

We don't have any banner, Flash, animation, obnoxious sound, or popup ad. We do not implement these annoying types of ads!

We need money to operate the site, and almost all of it comes from our online advertising.

Please add traplyrics.com to your ad blocking whitelist or disable your adblocking software.

×