Common Person is a new viral english song by popular singer Burna Boy published by Burna Boy Channel. Find the proper lyrics of Common Person song.
Common Person Song Details:
| Song | Common Person |
| Album | Burna Boy |
| Singer | Burna Boy |
| Lyrics | Burna Boy |
| Music | Burna Boy |
| Label | Burna Boy |
| Artist | Burna Boy |
| Language | English |
| Songs Genre | Morden Song, English Song |
| Released Date | Jan 30, 2023 |
Common Person Song Lyrics
Start of the Lyrics
(Bong)
(Bong Killa)
Na Me Wey Dey Clean Una House
Na Me Wey Dey Wash Una Car
Na Me Wey Dey Cook Ununu
Na Me Wey Dey Wash Una Cloth
Na Me Wey Dey Work For Your Shop
Na Me Wey Dey Hawk Ununu
I Be Common Person, But My Happiness, Oh, Still Be My Own
Everybody Get Role, No Mean Say Your Own Role Passin’ My Own
I Be Common Person, But My Happiness, Oh, Still Be My Own
Everybody Get Role, No Mean Say Your Own Role Passin’ My Own
Because Na God, I Dey Put All My Faith, Food For My Plate
Fit No Do Me Jo
Mm, Balanso
Even As Things No Dey Go My Way
Even In Days Where No Get Nothing At All
Mm, Balanso
Na Me Wey Dey Drive Your Bus
Na Me Wey Drive Your Keke
Mm, Balanso
Na Me Wey Dey Run Around
Na Me Do The Job
Mm, Balanso
I Be Common Person, But My Happiness, Oh, Still Be My Own
Everybody Get Role, No Mean Say Your Own Role Passin’ My Own
End The Lyrics
Also Read: Calm Down Lyrics
Common Person Official Video
Also Read: LET GO Lyrics
Opinion
These are the lyrics for the latest song Common Person by popular artist Burna Boy.
Comment below if you have any suggestions regarding the lyrics your comments are appreciable as it helps us to provide more content in the future.
