Charm is a new english song by popular singer Rema published by Rema Channel. Find the proper lyrics of Charm song.
Charm Song Details:
| Song | Charm |
| Album | Rema |
| Singer | Rema |
| Lyrics | Rema |
| Music | Rema |
| Label | Rema |
| Artist | Rema |
| Language | English |
| Songs Genre | Morden Song, English Song |
| Released Date | Apr 28, 2023 |
Charm Song Lyrics
Start of the Lyrics
London
Another Banger
Come Here, Wetin Dey Worry You?
Bring Body Make I Rock Am, Yeah, Yeah
I Know You Senior Me
I Get Money Pass Your Papa
Wetin You Want Wey I No Fit Do For You?
Why You Wan Dey Buga Wọn?
Shey You Be Kizz Daniel Ni?
You Better Drop Your Body Armor
Soco, Ah
Sofry With This Body
Make We Run Am On A Lowkey
Baby You Know Me
E Get As You Go Move Wey I No Go ‘gree
Come Make I Drive Your Mhm
Come Make I Drive This Your Jalopy
Baby Allow Me
Tip You Off With Alawi
See Body Oh (see Body, See Body Oh)
Egba Mi Oh (egba Mi, Egba Mi Oh)
E Dey Burst My Bololo
E Dey Burst My Bololo (e Dey Burst My Bololo)
Please Help Me Oh
Me I Don Jam Wetin Pass Me Oh
Come Here, Wetin Dey Worry You? (worry You, Uhh)
Bring Body Make I Rock Am (yeah, Yeah)
I Know You Senior Me (me)
I Get Money Pass Your Papa (pass Your Papa, Oh)
Wetin You Want Wey I No Fit Do For You? (for You)
Why You Wan Dey Buga Wọn? (wọn)
Shey You Be Kizz Daniel Ni? (mhmm)
You Better Drop Your Body Armor
You Too Dey Form With This Love Of A Thing Baby Eh, Lend Me, Lend
I Get Pounds For You, You Wan Dey Do Like Say Eh, Naira No Dey End
You Too Dey Stiff, Dey Do Like Say Your Waist No Dey Eh, E No Dey Bend
Oya Follow My Command Baby Do Like I Do
Baby, Front And Back
Gimme Boom-baka-boom
Soco, Ah
Sofry With This Body
Make We Run Am On A Lowkey
Baby You Know Me
E Get As You Go Move Wey I No Go ‘gree
Come Make I Drive Your Mhm
Come Make I Drive This Your Jalopy
Baby Allow Me
Tip You Off With Alawi
Come Here, Wetin Dey Worry You? (worry You, Uhh)
Bring Body Make I Rock Am (yeah, Yeah)
I Know You Senior Me (me)
I Get Money Pass Your Papa (pass Your Papa, Oh)
Wetin You Want Wey I No Fit Do For You? (wetin You Want Wey I No Fit Do For You?)
Why You Wan Dey Buga Wọn? (buga Wọn)
Shey You Be Kizz Daniel Ni? (mhmm)
You Better Drop Your Body Armor
Soco, Ah (ayy)
Sofry With This Body
Make We Run Am On A Lowkey
Baby You Know Me
E Get As You Go Move Wey I No Go ‘gree
Come Make I Drive Your Mhm
Come Make I Drive This Your Jalopy
End The Lyrics
Also Read: Calm Down Lyrics
Charm Official Video
Also Read: Hope Lyrics
Opinion
These are the lyrics for the latest song Charm by popular artists Rema. by popular artists Rema.Rema.
Comment below if you have any suggestions regarding the lyrics your comments are appreciable as it helps us to provide more content in the future.
