Ba$tard

Ba$tard, Don’t Be Silly Lyrics – Victony

See I no play
See I no play with my zero
(Two-fifty-five)

Sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje
Agama, agama head, e no read pass my eye (Ayy)
Sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje
Middle man don dey follow me play oh
Abeggi count my money

Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp-sharp, one two three
Zero, zero, zero
Bastard, don’t be silly
See I no play, see I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you no delay with my zero
Ayy

Sharp-sharp, one two three
Bastard, don’t be silly
Sharp-sharp, one two three
Bastard, don’t be silly
Sharp-sharp, one two three
Bastard, don’t be silly

Hustle, pray and hustle, pray and hustle, my combo
One road to egbeda with danfo, my dunlop oh
You no see bum-bum balance for my motto? Na lambo
They no fit stop us, we no come here with borrow shoe
The security, wey follow me for back, never smile for one hour
See immunity wey I get, who go touch me, I swear no go die normal
Sability, who you sabi, wey sabi pass as I sabi, hmm-hmm
Na trinity wey cover my back, you know say I no dey fight normal

Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp-sharp, one two three
Zero zero zero
Bastard, don’t be silly
See I no play, see I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you no delay with my zero
Ayy

Sharp-sharp, one two three
Bastard, don’t be silly
Sharp-sharp, one two three
Bastard, don’t be silly
Sharp-sharp, one two three
Bastard, don’t be silly

See I no play, see I no play with my zero
Bastard, don’t be silly

Thank you for reading the lyrics of "Ba$tard, Don’t Be Silly" by . If you enjoyed the song, share it with your friends and family in the USA! If you notice any errors or discrepancies, please feel free to submit corrections via the Contact Us section. We value accurate lyrics and aim to provide the best content for fans. These lyrics are provided for educational purposes only, respecting the artists and their work. Please share and help others enjoy this track!

Share your love

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *